BOJ, Odumodublvck – No Option Lyrics
BOJ teams up with Odumodublvck for the delivery of this new song title “No Option”. NO OPTION LYRICS (written by BOJ & Odumodublvck) E don be don sup E don be don sup E don be don sup E don be don sup… Emi o shomo Lati Lasgidi to London Number 1 they ain’t got […] The post BOJ, Odumodublvck – No Option Lyrics appeared first on tooXclusive.

BOJ teams up with Odumodublvck for the delivery of this new song title “No Option”.
NO OPTION LYRICS (written by BOJ & Odumodublvck)
E don be
don sup
E don be
don sup
E don be
don sup
E don be
don sup…
Emi o shomo
Lati Lasgidi to London
Number 1 they ain’t got no option
Ko mi je bi ti corruption
No option
Abi you wan front
My girl fit control your omo
Number 1 they ain’t got no option
Ko mi je bi ti corruption
No option
Emi o shomo
Shomo, shomo, shomo… x12
Baddo say Odumodu take it in a lump sum
Boj my aza don dey shake like bum bum
(e dey shake)
Dollar pelu Naira Modu I dey touch all
She dey follow my command even the one I no talk
She commot kamasutra
I fall out my bazooka
I no dey shoot awka
My Kala no be ajebutter
Hol up
Shey you no go cum (why?)
Fuck her till her pussy sore
O what have I become (God)
What have I begun (lord)
An Abuja boy (ehn)
All the way from London
My gbedu dey scatter club
Baddo flow I go chop till finish
Now I don dey pop
Promoters dem go suck my penis
I go smash like tennis
All the babes I banish
Niggas wey wan hustle me I swear I cut Finidi
Itiboribo na person wey no carry gun
I’m the boogie man
All my Niggas be like ambulance
Emi o shomo
Lati Lasgidi to London
Number 1 they ain’t got no option
Ko mi je bi ti corruption
No option
Abi you wan front
My girl fit control your omo
Number 1 they ain’t got no option
Ko mi je bi ti corruption
No option
Emi o shomo
Shomo, shomo, shomo… x12
The post BOJ, Odumodublvck – No Option Lyrics appeared first on tooXclusive.
What's Your Reaction?






