Burna Boy — “Anybody” [Lyrics]
Burna Boy – “Anybody Lyrics” Ahh, ahh Gbese! Ahh, ahh I don’ charge my energy, I no get time for no enemy Tori pe won le tomi Nothing wey person never see Omo nothing wey person never see Forget, I say fashi Very soon expecting Je kawon padi eh jen be I dey kaku dey […] The post Burna Boy — “Anybody” [Lyrics] appeared first on tooXclusive.
![Burna Boy — “Anybody” [Lyrics]](https://i0.wp.com/tooxclusive.com/wp-content/uploads/2019/06/Burna-Boy-Anybody-mp3-image.jpg?fit=500,500&quality=60&ssl=1#)
Burna Boy – “Anybody Lyrics”
Ahh, ahh
Gbese!
Ahh, ahh
I don’ charge my energy, I no get time for no enemy
Tori pe won le tomi
Nothing wey person never see
Omo nothing wey person never see
Forget, I say fashi
Very soon expecting
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though unuh know say I special
Anybody!, wey no want to soji
Anybody!, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something
You wan chop but you never work
Shey na because me sef I never talk
I look you dey laugh you gan gan gan gan gan gan
I sha know say the time go come
Omo, I know say the time go come
When you no go fit learn no more
Omo omo
Life na turn by turn
Whether you like or not
To ba ginger me
Egbeskele go cause, oya ki gba je k’won gbo
Anybody!, wey no want to soji
Anybody!, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something
Very soon expecting
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though unuh know say I special
Anybody!, wey no want to soji
Anybody!, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something
Gbese
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
The post Burna Boy — “Anybody” [Lyrics] appeared first on tooXclusive.
What's Your Reaction?






