[Lyric Video] Korede Bello – Bella
Here’s The Official Lyrics For BELLA by Korede Bello. Award winning singer, Korede Bello is out with his first 2022 single, “Bella” produced by Ozedikus is a pop love song with catchy Lyrics… Enjoy! STREAM/DOWNLOAD MP3 LYRICS Intro Pretty Isabella Oh my darling I wrote this song for you This your body E dey draw me like ogbono […] The post [Lyric Video] Korede Bello – Bella appeared first on tooXclusive.
Here’s The Official Lyrics For BELLA by Korede Bello.
Award winning singer, Korede Bello is out with his first 2022 single, “Bella” produced by Ozedikus is a pop love song with catchy Lyrics… Enjoy!
STREAM/DOWNLOAD MP3
LYRICS
Intro
Pretty Isabella
Oh my darling
I wrote this song for you
This your body
E dey draw me like ogbono
Refrain
Bella o
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella
Bella eh
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh
Chorus
Bella Sempe
Dem go sempe
If you see my Bella (Bellaa)
Sempe dem go sempe
You got to, you got to know
The way wey you fine
Na im dey make me josoro
Yeah yeah yeah
You got to, you got to know
The way wey you fine
Na im dey make me josoro
You give me ginger my baby
You want to kill somebody
You give me fever
And na you come still be my medicine
You give me ginger my baby
Want to kill somebody
You give me fever
And na you come still be my medicine
Refrain
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh
Bella fine pass Cinderella
Bella fine pass Cinderella
Outro
Sempe dem go sempe
If you see my Bella
Sempe dem go sempe
Watch the lyric video below;
The post [Lyric Video] Korede Bello – Bella appeared first on tooXclusive.
What's Your Reaction?






