[Lyric Video] Master KG – Laleyi Lyrics ft. Joeboy
Master KG Laleyi Lyrics. Laleyi Lyrics, Song Written by Master KG and Joeboy. STREAM/DOWNLOAD MP3 LYRICS Wanitwa mos Oh yea, Oh yeaaahh Uhh yea I want to do what you want tonight You want me as bad as i want you, don’t lie I get plenty of very good vibes Anybody wey no like am […] The post [Lyric Video] Master KG – Laleyi Lyrics ft. Joeboy appeared first on tooXclusive.
![[Lyric Video] Master KG – Laleyi Lyrics ft. Joeboy](https://tooxclusive.com/wp-content/uploads/2022/11/Laleyii.png?#)
Master KG Laleyi Lyrics.
Laleyi Lyrics, Song Written by Master KG and Joeboy.
LYRICS
Wanitwa mos
Oh yea, Oh yeaaahh
Uhh yea
I want to do what you want tonight
You want me as bad as i want you, don’t lie
I get plenty of very good vibes
Anybody wey no like am fit to move one side
Oh na the way wey you dey do me
E dey sweet me like movie
I like the way wey you dey feel me
Very sure sey you go do me
Oh na the way wey you dey do me
E dey sweet me like movie
I like the way wey you dey feel me
Very sure sey you go do me
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad.. (x2)
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ye ye
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ha ha
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad.. (x2)
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ye ye
I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ha ha
Jo, jo, jo, Joeboy pon deck
Wanitwa mos
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
The post [Lyric Video] Master KG – Laleyi Lyrics ft. Joeboy appeared first on tooXclusive.
What's Your Reaction?






