[Lyrics] Burna Boy – “Ye”

STREAM/DOWNLOAD Burna Boy – Ye Lyrics Yeah My nigga die for nothing My nigga die for nothing Die for nothing My nigga die for nothing My nigga die for nothing My nigga, Oluwaburna o “ehn ehn” Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye  Ye “ehn ehn” Ye Ye Ye Ye Ye […] The post [Lyrics] Burna Boy – “Ye” appeared first on tooXclusive.

Jul 11, 2023 - 07:12
 0  7
[Lyrics] Burna Boy – “Ye”

STREAM/DOWNLOAD

Burna Boy – Ye Lyrics


Yeah
My nigga die for nothing
My nigga die for nothing
Die for nothing
My nigga die for nothing
My nigga die for nothing
My nigga, Oluwaburna o “ehn ehn”
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye  Ye “ehn ehn”
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye o Ye “ehn eh”


This one na gbedu wey dey ja pata
Me I no get time I dey dapada
Dada cover my face
Calling me lagbaja
Biggie man wey no dey wear agbada
Ahn Ahn


My nigga what’s the complaint
G-wagon, all the Bentley
The gyal dem riding with me
I no fit die for nothing
My nigga what’s the complaint
G-wagon, all the Bentley
The gyal dem riding with me
I no fit die for nothing


Ahn! Make you know say anything wey you do
Dem must comentate “I can’t coman kill myself”
So anything wey I dey do
I dey try to dey do am my way “I can’t coman kill myself”
Plenty plenty plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey


My ni-ga what’s the complaint
G-wagon, all the Bentley
The gyal dem riding with me
I no fit die for nothing
My ni-ga what’s the complaint
G-wagon, all the Bentley
The gyal dem riding with me
I no fit die for nothing


Ahnn, Make you know say anything wey you do
Dem must comentate “I can’t coman kill myself”
So anything wey I dey do
I dey try to dey do am my way “I can’t coman kill myself”
Plenty plenty plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey


But my people dem go say
I no want kpai
I no want die
I no want kpeme
I want enjoy
I want chop life
I want buy motor
I want build house
I still want turn up


My nigga what’s the complaint
G-wagon, all the Bentley
The gyal dem riding with me
I no fit die for nothing
My nigga what’s the complaint
G-wagon, all the Bentley
The gyal dem riding with me
I no fit die for nothing


Different things dem happening
Schemes and packaging
In er one night 4 shows am juggling
Flow like the ocean
My boat am paddling
Shout out shina peller
That’s my bro; my family
Flows in chills
When it comes to money
I dey concentrate
Make I tell you straight
You are not my mate
If you be commissioner
I be Head of state


But my people dem go say
I no want kpai
I no want die
I no want kpeme
I want enjoy
I want chop life
I want buy motor
I want build house
I still wan turn up


My nigga what’s the complaint
G-wagon, all the Bentley
The gyal dem riding with me
I no fit die for nothing
My nigga what’s the complaint
G-wagon, all the Bentley
The gyal dem riding with me
I no fit Die for nothing


Oluwaburna o
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ahn an Ye Ye Ye Ye “ehn ehn”
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye o Ye Ye Ye o Ye “ehn eh”
Ye Ye Ye o

The post [Lyrics] Burna Boy – “Ye” appeared first on tooXclusive.

What's Your Reaction?

like

dislike

love

funny

angry

sad

wow