[Lyrics] Chiké – 20.10.20 (Wahala Dey)
Chiké – 20.10.20 (Wahala Dey) Lyrics STREAM/DOWNLOAD MP3 You don win election So you don`t care anymore 29 million, you be senator You don de match us oh But you say make we no talk oh Say make police no de shoot us But you bring soldier Wahala Dey (ah ah eh ah) If you […] The post [Lyrics] Chiké – 20.10.20 (Wahala Dey) appeared first on tooXclusive.
![[Lyrics] Chiké – 20.10.20 (Wahala Dey)](https://i0.wp.com/tooxclusive.com/wp-content/uploads/2020/11/Chike-20-10-20-Wahala-Dey-mp3-image.jpg?fit=800,800&quality=60&ssl=1#)
Chiké – 20.10.20 (Wahala Dey) Lyrics
STREAM/DOWNLOAD MP3
You don win election
So you don`t care anymore
29 million, you be senator
You don de match us oh
But you say make we no talk oh
Say make police no de shoot us
But you bring soldier
Wahala Dey (ah ah eh ah)
If you no know
Wahala Dey (ah ah eh ah)
Them de kill us
Wahala Dey (ah ah eh ah)
If you no know
Wahala Dey (ah ah eh ah)
Them de kill us
Soro soke
Wahala Dey
Oga Fashola with the camcorder
People don die and they wan code am
Na only God know who go settle the matter
Cos I don’t know where the country dey waka
Na who dies next shey na me or my brother
Na how wey u think sey we no reach to para
Who give the order to shoot us all
Who give the order to kill us all
Â
Wahala Dey (ah ah eh ah)
If you no know
wahala Dey (ah ah eh ah)
Them de kill us
Wahala Dey (ah ah eh ah)
If you no know
Wahala Dey (ah ah eh ah)
Them de kill us
Soro soke
Wahala Dey
Wahala Dey (ah ah eh ah)
If you no know
Wahala Dey (ah ah eh ah)
Them de kill us
Wahala Dey (ah ah eh ah)
If you no know
Wahala Dey (ah ah eh ah)
Them de kill us
Soro soke
Wahala Dey
The post [Lyrics] Chiké – 20.10.20 (Wahala Dey) appeared first on tooXclusive.
What's Your Reaction?






