[Lyrics] Mr P — “Karma”

STREAM/DOWNLOAD MP3  Mr P – “Karma Lyrics” Yo! P Chorus If Dem No Like The Way We Dey Ball Make Dem Go Call The Ekelebe (Karma) If Dem No Like The Way We Dey Shine Make Dem Go Call The Ekelebe (Karma) If Dem No Like The Way We Smile Make Dem Go Call The […] The post [Lyrics] Mr P — “Karma” appeared first on tooXclusive.

Jan 14, 2024 - 19:00
 0  8
[Lyrics] Mr P — “Karma”

Mr P - "Karma"

STREAM/DOWNLOAD MP3

 Mr P – “Karma Lyrics

Yo! P

Chorus
If Dem No Like The Way We Dey Ball
Make Dem Go Call The Ekelebe (Karma)
If Dem No Like The Way We Dey Shine
Make Dem Go Call The Ekelebe (Karma)
If Dem No Like The Way We Smile
Make Dem Go Call The Ekelebe (Karma)
If Dem No Like The Way We Dey Shine
Make Dem Go Call The Ekelebe

Ekelebe
Make Dem Go Call The Ekelebe
Ekelebe
Make Dem Go Call The Ekelebe
Ekelebe
Make Dem Go Call The Ekelebe
Ekelebe
Make Dem Fo Call The Ekelebe

Verse 1
See I`m Living Life La Vida loca oo
Everybody Now Dey Feel The Soldier
I Dey Right Now, I Dey run Am too Fast
For Their Mind Now, Dem Want Make I Suffer
Thank God Say Man No Be God Oh
Dem Won See Me Dey Fall Oh
Dem Won See Me Dey Cry Oh
Dem No Won Make I Shine Oh
Thank God Say Man No Be God Oh
I For Don Dey, Dey Cry Oh
Dem Won See Me Dey Fall Oh
Dem No Won Make I Shine Oh

Chorus
If Dem No Like The Way We Dey Ball
Make Dem Go Call The Ekelebe (Karma)
If Dem No Like The Way We Dey Shine
Make Dem Go Call The Ekelebe (Karma)
If Dem No Like The Way We Smile
Make Dem Go Call The Ekelebe (Karma)
If Dem No Like The Way We Dey Shine
Make Dem Go Call The Ekelebe

Ekelebe
Make Dem Go Call The Ekelebe
Ekelebe
Make Dem Go Call The Ekelebe
Ekelebe
Make Dem Go Call The Ekelebe
Ekelebe
Make Dem Fo Call The Ekelebe

Verse 2
Do Good And Good Go Follow You
Do Bad And Karma Dey For You
Do Good And Good Go Follow You
Do Bad And Karma Dey For You
Do Good And Good Go Follow You
Do Bad And Karma Dey For You
Do Good And Good Go Follow You
Do Bad And Karma Dey For You

Sempe
As You Lay Your Bed Na So You Go Lay On Top Am Oh (Sempe)
Na Wetin Man Sew Na Wetin Him Go Wear
Thank God Say Man No Be God Oh
Dem Won See Me Dey Fall Oh
Dem Won See Me Dey Cry Oh
Dem No Won Make I Shine Oh
Thank God Say Man No Be God Oh
I For Don Dey Dey Cry Oh
Dem Won See Me Dey Fall Oh
Dem No Won Make I Shine Oh

Chorus
If Dem No Like The Way We Dey Ball
Make Dem Go Call The Ekelebe (Karma)
If Dem No Like The Way We Dey Shine
Make Dem Go Call The Ekelebe (Karma)
If Dem No Like The Way We Smile
Make Dem Go Call The Ekelebe (Karma)
If Dem No Like The Way We Dey Shine
Make Dem Go Call The Ekelebe

Ekelebe
Make Dem Go Call The Ekelebe
Ekelebe
Make Dem Go Call The Ekelebe
Ekelebe
Make Dem Go Call The Ekelebe
Ekelebe
Make Dem Go Call The Ekelebe

The post [Lyrics] Mr P — “Karma” appeared first on tooXclusive.

What's Your Reaction?

like

dislike

love

funny

angry

sad

wow