[Lyrics] Olamide — “Poverty Die”
DOWNLOAD MP3 HERE When I wake up, no be by my power oo Oluwa lo kuku so wa ooo I go down on my knees and thank God ooo Poverty Die die die die, Poverty die die die And I step into the street for my paper I dey hustle make the poverty japa ooo […] The post [Lyrics] Olamide — “Poverty Die” appeared first on tooXclusive.
![[Lyrics] Olamide — “Poverty Die”](https://tooxclusive.com/wp-content/uploads/2018/11/image1-31.jpeg)
DOWNLOAD MP3 HERE
When I wake up, no be by my power oo
Oluwa lo kuku so wa ooo
I go down on my knees and thank God ooo
Poverty Die die die die, Poverty die die die
And I step into the street for my paper
I dey hustle make the poverty japa ooo
Oriburuku ma lo ya ile wa ooo
Poverty Die die die die, Poverty die die die
Oriburuku ji na si`le mi, Irina ji na si`le mi
A`yi ni owo lo`wo ji na si`le, I want get plenty money
Poverty tofe ma finnesse
Maye toni greediness
No put truchi for my business
I no well I get morning sickness
Biggy money no be small small
Ti oba titomi bi Eniola Badmos
Money wey no get focus
Money wey no dey pompous
Holy Ghost fire, me I no dey tire
Ogon Aye mi o egbami Juwon mpelu fire
fire fire fire fire fire fire fire
When I wake up, no be by my power oo
Oluwa lo kuku so wa ooo
I go down on my knees and thank God ooo
Poverty Die die die die, Poverty die die die
And I step into the street for my paper
I dey hustle make the poverty japa ooo
Oriburuku ma lo ya ile wa ooo
Poverty Die die die die, Poverty die die die
Oriburuku ji na si`le mi, Irina ji na si`le mi
A`yi ni owo lo`wo ji na si`le, I want get plenty money
Na who say make I no vex o
I no know why them dey vex o
Poverty na my ex o
Me am unto the rest o
Iya to jemi timo chara gwegwe
Ebi topami timoka gwogwo
Odabo emalo jeje
This is my primetime
Biti baba keke
Aye reti ele yami o
Them just dey pray ko pa mi oo
I don dey high them like pami o
Dey don kolo lako epami
Holy ghost fire
Me I no dey tire
Ko`gun waye mi eba mi
Mi jo won pelu fire
fire fire fire fire fire fire fire fire
When I wake up, no be by my power oo
Oluwa lo kuku so wa ooo
I go down on my knees and thank God ooo
Poverty Die die die die, Poverty die die die
And I step into the street for my paper
I dey hustle make the poverty japa ooo
Oriburuku ma lo ya ile wa ooo
Poverty Die die die die, Poverty die die die
Mixing Xenofoste
Pheelz Mr producer
The post [Lyrics] Olamide — “Poverty Die” appeared first on tooXclusive.
What's Your Reaction?






