[Lyrics] Orezi x Slimcase – “Maro”

STREAM/DOWNLOAD MP3 Orezi x Slimcase – Maro Lyrics It’s Mystro on the beat baby Ruby, Rubylearnshii Lavish spenders lawon goons yi Owo to-to start up business won a de lavish e lale ijo kan Ah baba e, baba e, motherfucker The money wey we get o, e no dey finish And when we dey the […] The post [Lyrics] Orezi x Slimcase – “Maro” appeared first on tooXclusive.

Jul 11, 2023 - 02:10
 0  12
[Lyrics] Orezi x Slimcase – “Maro”

STREAM/DOWNLOAD MP3

Orezi x Slimcase – Maro Lyrics


It’s Mystro on the beat baby
Ruby, Rubylearnshii
Lavish spenders lawon goons yi
Owo to-to start up business
won a de lavish e lale ijo kan
Ah baba e, baba e, motherfucker


The money wey we get o, e no dey finish
And when we dey the place o, we dey hurt their feelings oh oh ohh
The money wey we get o, e no dey finish, eh
Oh baby no dey pose oh,
Come whine for daddy, eh
No dey form acitivity oh eh


Maro Maro, Maro baby eh, Maro
Maro Maro, Maro Maro baby eh
Ko Maro
Maro Maro, Maro baby eh, Maro
Maro Maro, Maro  Maro baby eh
Ko Maro


If you know say you sabi dance, (sisi baby)
Show them say you sabi dance (eh)
Small girl, Big god (fatty bumbum)
Shake am make I give you cash


Girl I like it when you whine that thing
Bring your body baby next to me yeah
Orezi for the Presido (Presido)
You’ rocking with the best oh (yea yea yea)
Gyala come and whine it oh
Mr DJ make you turn it oh (oh oh)
Bo se re idi, you deserve some accolades
Accolades, you deserve eh


Maro Maro (ahah), Maro baby eh,
Maro, Maro Maro, Maro baby eh
Ko Maro
Maro Maro, Maro baby eh,
Maro Maro Maro (ahah). Maro baby eh
Ko Maro (on a…)


If you know say you sabi dance, (sisi baby)
Show them say you sabi dance (eh)
Small girl, Big god (fatty bumbum…je kon mo)
Shake it make I give you cash


Wa, shey mo face yi? Otunba Lamba
Emi mo ko Lavish, am a big baller
Mo ti ball pelu 606 eyan Orezi
Ruby, Ruby Learnshii, aye Wizzy
Ti alert ba wole, e ti r’ogo
Awon omo ele ti mo shi wo nu Prado
Bouncers n lo bi 30, a ma boju e je
Omo fo rekereke, aye bowo je
Mr Bar man Ice, more Ice


Maro Maro, Maro Maro
Maro baby eh, Ko Maro
Maro Maro, Maro baby eh, Maro
Maro Maro, Maro baby eh
Ko Maro

Maro Maro, Maro baby eh
Maro, Maro Maro
Maro baby eh, Ko Maro
Maro Maro, Maro baby eh
Maro, Maro Maro
Maro baby eh, Ko Maro


Ahan, Saint sami Ganja
No no no no, VIP lo wa oh, VIP lowa
O le ma wa bere owo n VIP oh
O le ma wa do oroo n’le bi, o ti ye e?
Ta lo so pe o tele wa? O gba clinching wonu VIP
O ni iwo big baller, baba e, mother, mother fucker
Olorun ara e, o le ma wa no breadi, o ti ye e?
Slimcase in the building, uhhhh

The post [Lyrics] Orezi x Slimcase – “Maro” appeared first on tooXclusive.

What's Your Reaction?

like

dislike

love

funny

angry

sad

wow