[Lyrics] Oritse Femi — “Dey Your Own”
STREAM/DOWNLOAD MP3 Oritse Femi – Dey Your Own Lyrics Musical Taliban number one Eh eh Onyeoma na Oritse Femi Nwa amama It`s Vicebeatz make This life Wey we dey liveeee eh Na dey your own make I dey my own jeje jeje This World Wey we deyyyy e Na do your own make I do […] The post [Lyrics] Oritse Femi — “Dey Your Own” appeared first on tooXclusive.
![[Lyrics] Oritse Femi — “Dey Your Own”](https://i0.wp.com/tooxclusive.com/wp-content/uploads/2019/04/Oriste-Femi-Dey-Your-Own-mp3-image.jpg?fit=500,500&quality=60&ssl=1#)
STREAM/DOWNLOAD MP3
Oritse Femi – Dey Your Own Lyrics
Musical Taliban number one
Eh eh
Onyeoma na Oritse Femi
Nwa amama
It`s Vicebeatz make
This life Wey we dey liveeee eh
Na dey your own make I dey my own jeje jeje
This World Wey we deyyyy e
Na do your own make I do my own Oh Oh Oh
Na baba God blessing dey work
I no know wetin them wan kill me for
Small thing them go don dey look for fault
Shey na everything them go want to dey judge?
If to say na human being be God
Nothing for this world go dey work
Thank God say man no be God
No man for dey this world
Uwa siri ike leh
Ile aye leh Oh Oh
Ndi uwa Siri ike
Ara aye le wan le ko ko
Them go tell you say them be your best man
When money don finish, them tuwama
Them go promise say them go dey your side
Them go still want make you commit suicide o
Ibiri o
Ibirii kam biri o
Ibiri o
Ibiri kam biri
If them no call you, dey your lane
No go carry another man gbege
Ibiri o
Ibiri kam biri
Otua
This life wey we dey liveee eh
Na dey your own make I dey my own jeje jeje
This World wey we deyyy
Na do your own make I do my own Oh Oh Oh
Ife ni na eme na uwa
Ikpe a di na uwa
Oh Oh Oh Oh
If to say na human being be God
Nothing for this world go dey work
Thank God say man no be God
No man for dey this world
Uwa siri ike leh
Ile aye leh Oh Oh
Ndi uwa siri ike
Ara aye le wan le ko ko
Some girls go dey form like them love you die
When money don finish them tuwama
She go follow that man with a range rover
If you call her phone, she go tell you game over
Hook
Oh no
Ibiri o
Ibirii kam biri o
Ibiri o
Ibiri kam biri
As them dey warn you, dey your lane
No go carry another man gbege
Ibiri o
Ibiri kam biri
Hey Oritse Femi
I love you
Taa!!
Common comot for here
Who you love?
Carry that your fake love comot for my front
Mtchewww
Oh my God Fiokee!
The post [Lyrics] Oritse Femi — “Dey Your Own” appeared first on tooXclusive.
What's Your Reaction?






