[Lyrics] Simi — “I Dun Care”

STREAM/DOWNLOAD MP3 Simi – I Dun Care Lyrics I call you baby Some people don`t know I call you baby Hmmn, they say am crazy, No be my fault oh, you drive me crazy E get as e dey do me, I carry your matter for my head Oya fa mi sodo re; baby mi […] The post [Lyrics] Simi — “I Dun Care” appeared first on tooXclusive.

Jan 15, 2024 - 23:00
 0  7
[Lyrics] Simi — “I Dun Care”

STREAM/DOWNLOAD MP3

Simi – I Dun Care Lyrics


I call you baby
Some people don`t know I call you baby
Hmmn, they say am crazy,
No be my fault oh, you drive me crazy
E get as e dey do me,
I carry your matter for my head
Oya fa mi sodo re; baby mi show colour re
I gats show say am feeling you
I go follow you as you dey follow me
And they gats know say na me and you
I wanna show you off, sho le wa sodo mi?
I no be shy girl, oh Lord, you`re the one that I like
And anybody wey mind oh, wetin them dey find oh?


Ah, won ni mo be (won ni mo be oh)
But I Dun Care oh (I Dun Care oh)
Iwo ni mo fe (iwo ni mo fe oh)
So, I Dun Care oh (I Dun Care oh)

Won ni mo be (won ni mo be oh)
No, I Dun Care (I Dun Care oh)
Iwo ni mo fe (iwo ni mo fe oh)
So, I Dun Care oh (I Dun Care oh)


Eh, you light my fire,
I wanna be Simisola your flower
Eh, you give me Dollars,
You no dey tire oh, Yemi My Lover
Say you na be the one, you` da very one
As you dey do me, baby carry on
The way you love me, won beri gan
Gbogbo won beri gan ohh; gbogbo won beri

I gats show say I dey feel you
I dey follow you as you take follow me
And they gats know say na me and you
I must show you off t`o ba wa sodo mi
I no be shy guy; oh Lord; you`re the one that I like oh yea
And anybody wey mind oh, wetin them dey find oh?


Ah, won ni mo be ohhh (won ni mo be oh)
But I Dun Care oh (I Dun Care oh)
Iwo ni mo fe (iwo ni mo fe oh)
So, I Dun Care oh (I Dun Care oh)

Won ni mo be (won ni mo be oh)
But I Dun Care oh (I Dun Care oh)
Iwo ni mo fe (iwo ni mo fe oh)
So, I Dun Care oh (I Dun Care oh)


Oh no, if they say I too loyal *eh eh*
If dey say I too love am ohh *I Dun Care*
They say I too talk am, but I don`t care oh
No, I don`t care; they say I too like am
Say I too brag, I don`t like show oh
They say I too shout am, no, I don`t care oh


Oh, won ni mo be oh oh *won ni mo be oh*
No, I Dun Care oh *I Dun Care oh*
Iwo ni mo fe ohh *iwo ni mo fe oh*
So, I Dun Care *I Dun Care oh*

Na you gimme love *won ni mo be oh
Me I really don`t care nana *I don`t care oh
You gimme sugar *iwo ni mo fe oh
Sugar baby *I Dun Care oh

They say our own too much *won ni mo be oh*
Ko le ye won baby *I Dun Care oh*
We take it slow, we don`t rush *iwo ni mo fe oh*
Tete ma bo baby *I Dun Care oh*

Won ni mo be oh oh *won ni mo be oh*
But I don`t really care nana *I Dun Care oh*
No time *iwo ni mo fe oh*
It`s no lie *I Dun Care oh*


Oh ohhhh, oh nonono
I Dun Care oh,
I go follow you as you take follow me
I Dun Care oh ohh
I Dun Care

The post [Lyrics] Simi — “I Dun Care” appeared first on tooXclusive.

What's Your Reaction?

like

dislike

love

funny

angry

sad

wow