[Lyrics] Skiibii — “Gara”

STREAM/DOWNLOAD MP3 Skiibii – Gara Lyrics I chop life sotey I need toothpick Skii Ni adugbo mi eh, surulere ni eh Ni bi ti mo gbe eh, Ti mo suffer gan Ti mo ni mama kan, ti mo ni papa eh Girls them no send me, ni gbati mo gba Eledumare funmi ni money eh […] The post [Lyrics] Skiibii — “Gara” appeared first on tooXclusive.

Jan 13, 2024 - 17:00
 0  9
[Lyrics] Skiibii — “Gara”

STREAM/DOWNLOAD MP3

Skiibii – Gara Lyrics


I chop life sotey I need toothpick
Skii


Ni adugbo mi eh, surulere ni eh
Ni bi ti mo gbe eh, Ti mo suffer gan
Ti mo ni mama kan, ti mo ni papa eh
Girls them no send me, ni gbati mo gba
Eledumare funmi ni money eh
Ti mo wa jaiye eh
Now them don dey show, pelu oju aye
Omo me I no dey see them, mo le won far away
Now I don dey chop e bami ka Hallelujah eh ah


Bye bye to poverty o
Mo jaiye mi properly o
I dey travel go oversea o
Oluwa cover me o


Anytime I show for area
O gara, o gara o, o gara
Eledumare funmi ni money
Won ni mo gara, mo gara o, mo gara
All my fans wey dey for oversea
Wan ni mo kpara, mo kpara o, o kpara
Scatter the floor when I show for your party
Gara o, gara o, Oo gara


Story long, the Story long
Five star to more grace, the story long
Back then, I dey struggle to belong
Right now when I show them dey show me love
More grace, I thank the Lord
People wey underrate then, them dey show remorse
Ask bara wey dey ”˜lere, dem dey show me love
Nigga man, e no easy o to be boss


Bye bye to poverty o
Mo jaiye mi properly o
I dey travel go oversea o
Oluwa cover me o

Mo ni Bye bye to poverty o
Mo jaiye mi properly o
I dey travel go oversea o
Oluwa cover me o


Anytime I show for area
O gara, o gara o, o gara
Eledumare funmi ni money
Won ni mo gara, mo gara o, mo gara
All my fans wey dey for oversea
W0n ni mo kpara, mo kpara o, o kpara
Scatter the floor when I show for your party
Gara o, gara o, Oon gara


Anytime I show for area
O gara, o gara o, o gara
Eledumare funmi ni money
Won ni mo gara, mo gara o, mo gara
All my fans wey dey for oversea
Won ni mo kpa, mo kpara o, o kpara
Scatter the floor when I show for your party
Gara o, gara o, Oon gara

The post [Lyrics] Skiibii — “Gara” appeared first on tooXclusive.

What's Your Reaction?

like

dislike

love

funny

angry

sad

wow