[Lyrics] Tiwa Savage — “Tiwa’s Vibe”

STREAM/DOWNLOAD MP3 Tiwa Savage – Tiwa’s Vibe Lyrics Spellz Yeh yeh yeh Listen Hennessy for my cup Henne` dey for body oh Shayo gallore, see, oju ti leri oh, yeh yeh All of girl, them bad, we go kill somebody oh, eh eh Say the ginger go kill somebody oh If you want to touch […] The post [Lyrics] Tiwa Savage — “Tiwa’s Vibe” appeared first on tooXclusive.

Feb 27, 2024 - 21:00
 0  11
[Lyrics] Tiwa Savage — “Tiwa’s Vibe”

Tiwa

STREAM/DOWNLOAD MP3

Tiwa Savage – Tiwa’s Vibe Lyrics


Spellz
Yeh yeh yeh
Listen


Hennessy for my cup
Henne` dey for body oh
Shayo gallore, see, oju ti leri oh, yeh yeh
All of girl, them bad, we go kill somebody oh, eh eh
Say the ginger go kill somebody oh


If you want to touch my body oh
“Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”
You gat to spend the money
“Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”
Bottles must to pop oh
“Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”
Help me spray the money oh
“Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”


Wetin be that wey dey ginger the player?
Shayo, Shayo
The bottles we pop na Moet
Shayo ohh ohh, Shayo
Omo na Shayo gallore
Shayo ohh ohh, Shayo
Some dey, dey sip Hennessy
Shayo ohh ohh, Shayo


Aunty Sikira, Broda Peteru
Aunty Sikira, Broda Peteru
Aunty Sikira, Broda Peteru
Aunty Sikira, Broda Peteru


Self Paid, make the bottles pop oh
50 more for the back up oh
If you no dey Shayo, make you comot oh
If you no get money, make you comport oh
Self Paid, make the bottles pop oh
50 more for the back up oh
If you no dey Shayo, make you comot oh
If you no get money, make you comport oh


Hennessy for my cup
Henne` dey for body oh
Shayo gallore, see, oju ti leri oh, yeh yeh
All of girl, them bad, we go kill somebody oh, eh eh
Say the ginger go kill somebody oh


If you want to touch my body oh
“Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”
You gat to spend the money
“Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”
Bottles must pop to oh
“Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”
Help me spray the money oh
“Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”


Wetin be that wey dey ginger the player?
Shayo, Shayo,
The bottles we pop na Moet
Shayo ohh ohh, Shayo
Omo na Shayo gallore
Shayo ohh ohh, Shayo
Some dey, dey sip Hennessy
Shayo ohh ohh, Shayo


Aunty Sikira, Broda Peteru
Aunty Sikira, Broda Peteru
Aunty Sikira, Broda Peteru
Aunty Sikira, Broda Peteru

The post [Lyrics] Tiwa Savage — “Tiwa’s Vibe” appeared first on tooXclusive.

What's Your Reaction?

like

dislike

love

funny

angry

sad

wow