[Lyrics] Yemi Alade – Oh My Gosh

STREAM/DOWNLOAD MP3 Yemi Alade – Oh My Gosh Lyrics Oh yea yea, oh yea yea Oh My Gosh oh, Oh My Gosh ohh Oh My Gosh oh, oh ohh, oh ohh ‘My Tomatoe Jos’ na wetin he dey call me Him no know wetin I do wey make am mad over me Fine girls them […] The post [Lyrics] Yemi Alade – Oh My Gosh appeared first on tooXclusive.

Jul 11, 2023 - 18:00
 0  8
[Lyrics] Yemi Alade – Oh My Gosh

STREAM/DOWNLOAD MP3

Yemi Alade – Oh My Gosh Lyrics


Oh yea yea, oh yea yea


Oh My Gosh oh, Oh My Gosh ohh
Oh My Gosh oh, oh ohh, oh ohh


‘My Tomatoe Jos’ na wetin he dey call me
Him no know wetin I do wey make am mad over me
Fine girls them plenty, but he leave them and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me


I no go do you kona- kona corner
Na you my true lova- lova lover
Whether Winter or Summer- Summer Summer
Baby, me no go faker- faker
Me no go flicker; for you, mama no go area
Ehh no go area
Many toasters for my area; many toasters for my area
But I no give them face; for you mama no go area
Love no dey them face; ehhh no go area
What eh eh eh; am taken (cmon yelima wana go)
Oh noo; am taken (cmon yelima let’s go)


Oh My Gosh ohh (eh am taken), Oh My Gosh ohh
Oh My Gosh ohh; ehhhh am taken


Ahh; baby you good, you good for me
The only one for me ohh, oh ohh
Ekwu ekwu eme eme; we go always agree oh oh oh
Ahh, people say make I stand down, stand down
People say make I fire up, fire up
People say make I start to dey bark like a Bingo
wey just dey jump up- wuff


I no go do you kona- kona corner
Na you my true lova- lova lover
Whether Winter or Summer- Summer Summer
Baby, me no go faker- faker
Me no go flicker; for you, mama no go area
Ehh no go area
Many toasters for my area; many toasters for my area
But I no give them face; for you mama no go area
Love no dey them face; ehhh no go area
What eh eh eh; am taken (c’mon yelima wana go)
Oh noo; am taken (c’mon yelima let’s go)


Oh My Gosh oh, Oh My Gosh ohh (am taken ohh)
Oh My Gosh oh, oh ohh, oh ohh


‘My Tomatoe Jos’- Jos, na wetin he dey call me- Gosh
Him no know wetin I do wey make
am mad over me; ahh
Fine girls plenty, but he leave them
and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me


(Eh what c’mon yelima)
Yemi Alade oh; (Oh My God- Fiokee) ohh
Effyzzie yea yea yea
Coublon oh; e dey beat oh
Lover Lover (Swaps) Lova Lova
Summer Summer

The post [Lyrics] Yemi Alade – Oh My Gosh appeared first on tooXclusive.

What's Your Reaction?

like

dislike

love

funny

angry

sad

wow