[Lyrics] Yemi Alade x Rick Ross — “Oh My Gosh” (Remix)

STREAM/DOWNLOAD MP3 Yemi Alade x Rick Ross – Oh My Gosh Remix Maybach Music Lover, lover Lover, lover Oh my Gosh oooh My Tomatoe Joss`, na wetin he dey call me Him no know wetin I do wey make am mad over me Fine girls them plenty, but he leave them and he choose me […] The post [Lyrics] Yemi Alade x Rick Ross — “Oh My Gosh” (Remix) appeared first on tooXclusive.

Mar 10, 2024 - 10:00
 0  5
[Lyrics] Yemi Alade x Rick Ross — “Oh My Gosh” (Remix)

STREAM/DOWNLOAD MP3

Yemi Alade x Rick Ross – Oh My Gosh Remix


Maybach Music
Lover, lover
Lover, lover
Oh my Gosh oooh


My Tomatoe Joss`, na wetin he dey call me
Him no know wetin I do wey make am mad over me
Fine girls them plenty, but he leave them and he choose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me


I no go do you corner (Corner, corner)
Na you my true lover (Lover, lover)
Whether Winter or Summer (Summer, summer)
Baby, me no go freaker (Freaker)


Me no go freaker, for you am I no go area (Eh no go area)
Many toasters for my area, many toasters for my area
But I no give them face (For you I`m a no go area)
Love no dey them face (Eh no go area)
What?! Eh eh eh, I`m taken
Oh noo, I`m taken
Oh my Gosh ohh, oh my gosh ohh
Oh my Gosh ohh, eh I`m taken


Its the boss, Yes
Go black in a brand new posh
No doubt baby is that boy,
Hit up, huh, its Rick Ross
Caught a flight and jumped up right in here
AP I stop the next
Hundred bags all at once
Slice com’on all get done
Double M, number one
Drop it down show your stunt
Drop it down show your stunt
Drop it down show your stunt


I no go do you corner (Corner, corner)
Na you my true lover (Lover, lover)
Whether winter or summer (Summer, summer)
Baby, me no go freaker (Freaker)


Me no go freaker, for you am I no go area (Eh no go area)
Many toasters for my area, many toasters for my area
But I no give them face (For you I`m no go area)
Love no dey them face (Eh no go area)
What?! Eh eh eh, I`m taken
Oh no, I`m taken
Oh my gosh oh, oh my gosh ohh (I`m taken oh)
O my gosh oh, oh ohh, oh ohh


My Tomatoe Joss` (Joss), na wetin he dey call me (Gosh)
Him no know wetin I do wey make am mad over me (Ahh)
Fine girls them plenty, but he leave them and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me


Yemi Alade oh (Oh my god, Fiokee) ohh
Effyzzie yeah yeah yeah
Coublon oh, e dey beat oh
Lover, lover (Swaps, swaps) lover, lover
Summer, summer

The post [Lyrics] Yemi Alade x Rick Ross — “Oh My Gosh” (Remix) appeared first on tooXclusive.

What's Your Reaction?

like

dislike

love

funny

angry

sad

wow