Reekado Banks – Jeun To Da LYRICS

Reekado Banks Jeun To Da Lyrics. Jeun To Da Lyrics Song Written by Reekado Banks. Reekado Banks drops a new song title, JEUN TO DA (JTD), Enjoy Lyrics and Audio below. STREAM/DOWNLOAD MP3 LYRICS Verse 1 I say dis world e be small world But your papa no fit trek am And you sabi everybody […] The post Reekado Banks – Jeun To Da LYRICS appeared first on tooXclusive.

Jul 10, 2023 - 21:03
 0  16
Reekado Banks – Jeun To Da LYRICS

Reekado Banks Jeun To Da Lyrics.

Reekado Banks Jeun To Da (JTD)

Jeun To Da Lyrics Song Written by Reekado Banks.

Reekado Banks drops a new song title, JEUN TO DA (JTD), Enjoy Lyrics and Audio below.

STREAM/DOWNLOAD MP3

LYRICS

Verse 1
I say dis world e be small world
But your papa no fit trek am
And you sabi everybody get one life
And yes we want to flex am

Suffer de yeah e surplus
But the people still de March on
We never kpai we never go down
Steady working till the sun up
If the money e been sure us
Wetin man go dey work for
You don try, me sef I don tryy

Chorus
Jeun to da si nu
My brother my sister
Jeun to da si kun
You no lazy if you taya
You don do d one you fit doo
My brother my sister
Jeun to da si kun
No kill yourself cos tomorrow still dey oo
You don do the one wey you fit do

Verse 2
If you get chance to chop life
My brother chop am well o
Cos u deserve am gan
If you de work work work
Sip, easy does it my brother man
My brother man
Rest assured that you’ve done all what you can

Pre-chorus
Suffer de yeah e surplus
But the people still de March on
We never kpai we never go down
Steady working till the sun up
If the money e been sure us
Wetin man go dey work for
You don try, me sef I don tryy

Chorus
Jeun to da si nu
My brother my sister
Jeun to da si kun
You no lazy if you taya
You don do d one you fit doo
My brother my sister
Jeun to da si kun
No kill yourself cos tomorrow still dey oo
You don do the one you fit do

Outro
Ooooo
(Jeun to da si kun)
Parara parara pararara
(You don do the one you fit do)
My brother my sister
(Jeun to da si kun)
Yeaaahh na na
(You don do the one you fit do)

The post Reekado Banks – Jeun To Da LYRICS appeared first on tooXclusive.

What's Your Reaction?

like

dislike

love

funny

angry

sad

wow