Ric Hassani – Amina Lyrics

Here’s the Lyrics to “AMINA”, a new release from Ric Hassani. AMINA LYRICS (by Ric Hassani) Intro Amina Amina Amina Amina Amina I wan just know your mind mind Verse 1 No dey lie for me omaima You dey trigger me Everyday you get company omaima You know I no be small pikin Dem no […] The post Ric Hassani – Amina Lyrics appeared first on tooXclusive.

Jul 10, 2023 - 18:33
 0  12
Ric Hassani – Amina Lyrics

Ric Hassani Amina Lyrics

Here’s the Lyrics to “AMINA”, a new release from Ric Hassani.

AMINA LYRICS (by Ric Hassani)

Intro
Amina Amina Amina
Amina Amina
I wan just know your mind mind

Verse 1
No dey lie for me omaima
You dey trigger me
Everyday you get company omaima
You know I no be small pikin
Dem no born me yesterday
You no dey love for free I know you know
So watin come carry you come near my zone
All the I love you I know say na scope
Na money be the koko so

Chorus
Tell me now amina amina
Amina amina
I wan just know your mind mind so
Tell me now amina amina
Amina amina
Na money dey your mind mind mind

You no dey love for free I know you know
So watin come carry you come near my zone
All the I love you I know say na scope
Na money be the koko so

Verse 2
How many lamba you wan give
How many lies you wan lie
How many people you wan deceive
Omoema kilode
Shey na because say you too fine
And say you sabi whyne
This your blue eyes
Omo you don carry me go away uuuh

Bridge
You no dey love for free I know you know
So wetin come carry you come near my zone
All the I love you I know say na choke
Na money be the koko so

Outro
Tell me now amina amina
Amina amina
I wan just know your mind mind so
Tell me now amina amina
Amina amina
Na money dey your mind mind

Tell me now amina amina
Amina amina
I wan just know your mind mind girl
Tell me now amina amina
Amina amina
Na money dey your mind mind

GET MORE LYRIC HERE

The post Ric Hassani – Amina Lyrics appeared first on tooXclusive.

What's Your Reaction?

like

dislike

love

funny

angry

sad

wow