Timaya — “Born To Win Lyrics”

STREAM/DOWNLOAD MP3 Timaya – “Born To Win Lyrics” Intro Right Chulo, leggo Chulo no dey tire, I dey fire, Take them higher Stoopid! Chorus I`m born to Win Me I know get anybody to help so I must Win All my life, everyday my dream is just to Win Me I no get anybody to […] The post Timaya — “Born To Win Lyrics” appeared first on tooXclusive.

Jan 10, 2024 - 00:00
 0  6
Timaya — “Born To Win Lyrics”

Timaya Born To Win

STREAM/DOWNLOAD MP3

Timaya – “Born To Win Lyrics”

Intro
Right
Chulo, leggo
Chulo no dey tire,
I dey fire,
Take them higher
Stoopid!

Chorus
I`m born to Win
Me I know get anybody to help so I must Win

All my life, everyday my dream is just to Win
Me I no get anybody to support me so I must Win
Na me be the boy back then dem dey borrow
Nobody really knows tomorrow

Verse 1
Gongo gongo, gongo aso
Back inna the days we dance Gongo Aso
These days everything maka dey nlo
I know some artiste wey we start I hear dem no more
Brother, sister aye n lo
Back inna the days dem dey buga gan
Look around, turn around see the grace upon my life is so special

Chorus
Born to Win
I no get anybody to help me so I must Win
All my life, everyday my dream is just to Win (Chulo way)
Me I no have anyone to support me so I must win
Na me be the boy back then dem dey borrow
Nobody really knows tomorrow

Verse 2
Get away, when I sell plantain where them dey?
E don tey when the boy done dey reign
Me I dey hustle back e done tey (x2)

See ah! Chulo no dey tire
Anytime I come me I give them fire
All of my guys I link them higher
And them still dey taya taya

Chulo no dey tire
Anytime I come me I give them fire
All of my guys I link them higher
And them still dey taya taya

Chorus

I’m Born to Win
I know get anybody to help me so I must Win
All my life, everyday my dream is just to Win
Me I no have anyone to support me so I must Win
Na me be the boy back then dem dey borrow
Nobody really knows tomorrow

Gongo gongo, gongo aso
Back inna the days we dance Gongo Aso
Gongo gongo, gongo aso
These days everything maka dey nlo
All of my guy dem tura nlo
****** tonya tonya over lo
Say the people wey start I hear dem no more

Stoopid!

Timaya Born To Win Lyrics

The post Timaya — “Born To Win Lyrics” appeared first on tooXclusive.

What's Your Reaction?

like

dislike

love

funny

angry

sad

wow