Zlatan – Oganigwe Lyrics (ft. Odumodublvck & Jeriq)

Zlatan teams up with Odumodublvck & Jeriq on this new song title- “Oganigwe”, See Lyrics below. OGANIGWE LYRICS (Written by Zlatan, Odumodublvck & Jeriq) Ay, ay I don blow Mazi gburugburu Ijo, Praa Ehn Chech da producer Everybody follow me logo Abobi put am for my body, I don blow Tell dem say “Odumodu don […] The post Zlatan – Oganigwe Lyrics (ft. Odumodublvck & Jeriq) appeared first on tooXclusive.

Feb 17, 2024 - 08:00
 0  7
Zlatan – Oganigwe Lyrics (ft. Odumodublvck & Jeriq)

Zlatan Oganigwe Lyrics Odumodublvck Jeriq

Zlatan teams up with Odumodublvck & Jeriq on this new song title- “Oganigwe”, See Lyrics below.

OGANIGWE LYRICS (Written by Zlatan, Odumodublvck & Jeriq)

Ay, ay
I don blow
Mazi gburugburu
Ijo, Praa
Ehn
Chech da producer

Everybody follow me logo
Abobi put am for my body, I don blow
Tell dem say “Odumodu don show”
Zanku pluck one babito
Dey don choke
Dey don broke, commot for band o
Oganigwe, when we rap dem go give way
Dey don broke, commot for band o
Oganigwe, when we rap dem go give way

Kuron’be jo, ah
Wetin man go do without akonuche
E no easy to get friend like David Adeleke
E no go wan know wetin sup that time wey maga no gree pay
20k, 30k, e no dey to carry one babe

Dem be d?y shine like halogen, w? be like candle light
I say “One day, e go be”
Tales by moonlight
I keep quiet
Dem think say I no wise
E shock dem say na double six (6) e show when I roll dice

Obi Cubana no get two head (Eh!)
Jowi Zaza steady dey give them (Eh!)
New debit alert every weekend (Eh!)
I sabi men wey wicked (Eh!)

Inside lambo, man like chico
Cubana chief, him money too much
No let six pack gree show
If you no get, you get e show
(Cubana go to gym)
Kuonbe

Everybody follow me logo
Abobi put am for my body, I don blow (Omo ologo)
Tell dem say “Odumodu don show” (Ebelebe)
Zanku pluck one babito
Dey don choke (Omalicha)
Dey don blow, commot for band oh
Oganigwe (Ogbe!), when we rap dem go give way
Dey don blow, commot for band oh
Oganigwe, when we rap dem go give way

Dey don blow, commot for band oh
Oganigwe, when we rap dem go give way

*****

Boy o ye (o ye)
Boy o ye (o ye)
Onisha di le (o ye)
Apkapka di ke (o ye)
O fu de one chance
You get Wazo?
Ikorodu, Jeriq, Odumodu

Everybody follow me logo
Abobi put am for my body, I don blow (Omo ologo)
Tell dem say “Odumodu don show” (Ebelebe)
Zanku pluck one babito
Dey don choke (Omalicha)
Dey don broke, commot for band oh (Omalicha)
Oganigwe, when we rap dem go give way
Dey don broke, commot for band oh
Oganigwe, when we rap dem go give way

The post Zlatan – Oganigwe Lyrics (ft. Odumodublvck & Jeriq) appeared first on tooXclusive.

What's Your Reaction?

like

dislike

love

funny

angry

sad

wow