Kizz Daniel – “Side Chick” Lyrics
“Side Chick” Lyrics by Kizz Daniel Try to be cool Try to be nice And try to focus It’s another one Vado DJ Big N When you are big you are big abeg Put it down on me Put it down tan tan tan Your body tantanana E dey risky But your body Coca-Cola I […] The post Kizz Daniel – “Side Chick” Lyrics appeared first on tooXclusive.


“Side Chick” Lyrics by Kizz Daniel
Try to be cool
Try to be nice
And try to focus
It’s another one
Vado
DJ Big N
When you are big you are big abeg
Put it down on me
Put it down tan tan tan
Your body tantanana
E dey risky
But your body Coca-Cola
I want to give bacpanana
Anytime that you call
I go sharply come over
Me I no go think am twice
Omotena tena tena tena tena tena tena tena tena tena
If my woman catch us
E no go nice
E no go
If my woman catch us
E no go nice
E no go
Give me love
Give me love
Play it all on me
No mind if you don’t mind
Make I do the do on code
You got the things that I like
I got the things that you want
M? I no send
If your girl dey back
I just to wan chop clean mouth
If my woman catch us
E no go nic?
E no go
If my woman catch us
E no go nice
E no go
Jiggy!
Wetin you find go sokoto
E dey for my sokoto
And I know you think I’m a Casanova
Wanbi shey you no like fashionova
Lotori mi loje gbese eh
Sempe
And you no I like to play play
Vado gbemi trabaye
Dollar dollar Beni le
If my woman catch us
E no go nice
E no go
If my woman catch us
E no go nice
E no go
Oh my baby
I’m available
Baby no dey
I go dey for you
Put it down on me
Put it tantantantan
Oh my baby, I’m for you
Oh my I’m for you o
The post Kizz Daniel – “Side Chick” Lyrics appeared first on tooXclusive.
What's Your Reaction?






