Kizz Daniel – “Never” Lyrics

“Never” Lyrics by Kizz Daniel People fear wetin dem no understand Dem wan make I play my last card Dem smell my aroma, japa W?n le mi Olofin Jazzman I don get thick skin E no penetrate o Big or small I go celebrate o I’m still alive And I appreciate baba God day by […] The post Kizz Daniel – “Never” Lyrics appeared first on tooXclusive.

Jan 11, 2024 - 21:00
 0  9
Kizz Daniel – “Never” Lyrics
Kizz Daniel - Maverick
Kizz Daniel – Maverick

“Never” Lyrics by Kizz Daniel

People fear wetin dem no understand
Dem wan make I play my last card
Dem smell my aroma, japa
W?n le mi Olofin Jazzman
I don get thick skin
E no penetrate o
Big or small I go celebrate o
I’m still alive
And I appreciate baba God day by day

No call me baba, baba
Ori ade lemi mazamaza
Travel the world bi Ajala, jala
Scatter the formation pata pata
I’m on my knees Hosana sana (Hosana)
Make dem no see me fall for yakata ta (Never)
Any kele wey do kayamata
Save my prick from eternal fire

Never (Never)
Never will I ever fuck up (Never will I fuck up)
If I fuck up, na you fuck (O ye ye ye)
And if you fuck up, na you fuck up still

Everyday be like carnival
Sometimes I be thinking like animal
Most times I dey pray make tomorrow no born
‘Cause tomorrow carry belle for karma
Straight to the Maitama
Buy my ticket, go the terminal
Go to Ghana, go meet Abena (Maza)
Abena roll up for me, dagbana

No call me baba, baba
Ori ade lemi mazamaza
Travel the world bi Ajala, jala
Scatter the formation pata pata
I’m on my knees Hosana sana
Make dem no see me fall for yakata ta
Any kele wey do kayamata
Save my prick from eternal fire

Never
Never will I ever fuck up
And I fuck up, na you fuck
And if you fuck up, na you fuck up still
Never
Never will I ever fuck up
And I fuck up, na you fuck
And if you fuck up, na you fuck up still

The post Kizz Daniel – “Never” Lyrics appeared first on tooXclusive.

What's Your Reaction?

like

dislike

love

funny

angry

sad

wow